musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - AWAY - P-SQUARE - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Away letra
Ileke lo’ma jiya
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! Yeh!
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
P-Square - Letras
- Alingo
- Asampokoto
- Away
- Away
- Bank Alert
- Beautiful Onyinye
- Bizzy Body
- Bunieya Enu
- Chop My Money
- Collabo
- Danger
- Do Me
- E Don Happen
- E No Easy
- Forever
- Game Over
- Get Squared
- Gimme Dat
- I Love You
- Last Nite
- Miss U Die
- More Than A Friend
- No One Like U
- Oga Police
- Ole Buruku
- Omoge Mi
- Personally
- Possibility
- Roll It
- Say Your Love
- Shekini
- Stand Up
- Still That Special Man
- Story
- Taste the Money
- Temptation
- Unlimited (feat. Lagbaja)
- Why E Be Say
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br